Burna boy jara jara E lyrics, Audio Download

Jara Jara E by Burna Boy is part of Beyonce’s new Lion King Album. Actually titled JA ARA E, the new audio was dropped by the BET award winner without any active appearance by Beyonce.

Notwithstanding, it is still a great one. In this post, we bring to you the lyrics of Jara Jara E by Burna Boy. Sit back and enjoy.

TRENDING NOW: burna boy nack am something mp3 download, lyrics, video.

A really touching song if I may say.

Jara Jara E by Burna Boy lyrics

Intro
Aww,
Awwww,
Awwww
Gbese
Aww,
Aww,

Verse 1
I Don Charge My Energy
I No Get Time For No Enemy
Tori Gbekpo Le Tomi
Nothing We Person Never See
Omo Nothing Wey Never See
Forget, I Say Fashi

Pre-Chorus
Very Soon Expecting
Lyrics Missing………
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje

I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special

TRENDING NOW: Kelegbe Megbe by Adekunle Gold audio download, lyrics, mp3.

Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something

TRENDING NOW: DOWNLOAD: Mayorkun – Wire Me, Credit alert.

Verse 2
You Won Chop Kpe You Never Work
Na Because Me Sef I Never Talk
I Dey Look You Dey Laugh You Gon, Gong On, Gong On Gon
I Sha Know Say The Time Go Come
Omo I Know Say The Time Go Come
Wey You No Go Fit Level Lie No More
Omo Omo, Life Na Turn By Turn
Whether You Like Or Not
Tobagi, Tell Me Gbekele Go Boast
If Dem….[Missing Lyrics]

Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something

TRENDING NOW: DOWNLOAD: dice ailes ft falz alakori audio album, lyrics.

Pre-Chorus
Very Soon Expecting
Lyrics Missing………
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje

I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special

Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something

Outro
………….

Jara by Burna Boy Video

Video Credit: BurnaBoy Vevo, YouTube

Jara Jara E by Burna mp3, audio

DOWNLOAD 

For More News Like This:




More News ???: ArcticReporters.com

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *