No shi-shi for bribe is a single by 2baba, a Nigerian singer and a song writer. This song features Simi, pasuma, falz, slimcase, model9, Mr P, and classiq.
Innocent Ujah Idibia MON, known by his stage name 2Baba, is a Nigerian singer, songwriter, record producer, entrepreneur and philanthropist. Noted for his vocal range, lyrical depth, and longevity, he is widely regarded as one of Nigeria’s greatest musicians of all-time.
No shi-shi for bribe description
Released date: 2019
Artist: 2baba
Featuring Artists(e): Simi, pasuma, falz, slimcase, model9, Mr P, classiq
Format: Audio, Video
Genre: Afrobeat
Length: 3:50
Recent: Dem don kill Abobi by Patoranking, lyrics, Video, Mp3 download
My people look here, face me like facebook
Una go see Lizard, Una go say na chameleon
Time don come for us to wake up
My people this na time for action
No more, No More talk talk
We no want yeye leaders, we don tire
The situation e don dey Shuku Shuku
Dem say, the way you lay your bed na so you go lie on top
When you sell your vote na poverty you dey invite oo
Make you shine your eyes
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
If you talk and I talk and we all dey talk
No Shishi 4 bribe
We say, No Shisi 4 bribe
We Say, No Shishi 4 bribe o
We say, No shishi 4 bribe o
If you sell, your vote
You sell your opportunity, You sell your tomorrow
You say good roads, good health and education
Yo P, Sing
Them say, the way you lay your bed na so you go lie on top
Dem go try to bribe you with Shisi
Make you no sell your future for Shishi
Dem go surely take out the profit na you go suffer
Naija, Amen
Monkey go dey work, Amen
Baboon go dey chop, Amen
Shey na so we go dey
Make you no sell your vote o
No Shishi 4 bride
If you I do my part and you do your part oo
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
No Shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better
Make nobody kill my yoga by Asake, lyrics, Video, Mp3 download
Corruption Kill us, Bribery finish us
Last Last chukwu still got us
Who wan change Nigeria, but us
Let’s make it work again, Everybody rise again
Tire for the talk talk, No body wan do the work
Nobody wan die here, i speak with no fear
Change am for them you can’t buy my soul
No shishi for your vote, this na the new oath
How much is your vote really really worth
How much they dem wan give you for the game
If we choose wrong then wetin we gain
My brother wetin we gain
My brother no go sell your future
To some people wey be criminals, wey no get conscience
No be say we go just dey the form vex
And still allow nonsense for another four years
Cos my people still dey jobless
Everyday my people still dey die in hundreds
So make we shine our eyes
Cos no be only two bad choices wey dey the contest
Give me one more verse please
I’m talking to you precisely
You dey school, office or dey do NYSC
With your PVC you can vote wisely
Even when the offer dey bringing is so spicy
No Shishi 4 bride
If You talk say and I talk say
No Shishi 4 bribe o
Make we play our part and we build this land
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Nigeria go better
No Shishi 4 bribe
If I do my part and you do your part
No Shishi 4 bribe
You talk and you talk and we all dey talk the same
We say, No shishi 4 bribe
We say, No shishi 4 bribe o
Mp3 download
Literally, there is no shi-shi in the country, I doubt bribery would be an issue. What do you think?
1 thought on “No shi-shi for bribe by 2baba ft, Simi, pasuma, falz, slimcase, model9, Mr P, classiq, lyrics, Video, Mp3 download”