Dem don kill Abobi by Patoranking, lyrics, Video, Mp3 download

Dem don kill Abobi, is a recent number by one of Nigeria’s singers. Using his lyrical sense, Patoranking hits the lights with a new single titled “Abobi”

 

Dem don kill Abobi
Abobi by Patoranking

Patrick Nnaemeka Okorie, better known by his stage name Patoranking, is a Nigerian reggae-dancehall singer and songwriter. Born and raised in Ijegun-Egba Satellite Town, Patoranking hails from Onicha, Ebonyi State.

Dem don kill Abobi description

Released date: 2023

Artist: Patoranking

Format: Audio

Genre: Afrobeat

Length: 3:21

Dem don kill Abobi lyrics

Rumuokoro don catch fire

Last night I was walking on the road

When they shoot the man and shoot him tyre

Ikorodu don catch fire

As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot

Wey dey carry kaya

The Baba carry kaya

 

Soldier go, solider come

Barrack no dey run

Kill by a gun, you’ll die by a gun

How you go feel at the point of no return

‘Nuff men dead under the sun

 

Na so them kill the innocent man

Innocent man get paddy man

Paddy man vex turn Taliban

Taliban run the whole town down

 

Dem don kill A’bobi eh

Don kill A’bobi

Na who kill A’bobi

Who kill A’bobi

Abobi A’bobi eh

Recent: They think they bad but I’m badder (Abracadabra) by Rexxie feat. Naira Marley, Skiibii, lyrics, Video, Mp3 download

Dem don kill Abobi

Don kill Abobi

Na who kill Abobi

Who kill Abobi

Abobi Abobi eh

 

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

 

Ose mi bipe, gbim gbim

My full body dey gbim gbim

My body do me, gbim gbim

Obodo delu jim jim

Onyeoma na jim jim

I carry my thing jim jim

Every day I organize by Asake, lyrics, video, mp3 download

From Rumola to Agidingbi

Everywhere just dey gidigidi

Delu Ma jim jim

I carry my shoe gbimgbim

Mama sef dey gbimgbim

Papa sef dey gbimgbim

 

Abobi no dey find trouble

E no dey find trouble

He just wan bubble

Family man wey dey struggle

Dem don kill Abobi

Abobi no dey find trouble

E no dey find trouble

He just wan bubble

Family man wey dey struggle

Oh, oh, oh

 

Dem don kill Abobi

Don kill Abobi

Na who kill Abobi

Who kill Abobi

Abobi Abobi eh

 

Dem don kill Abobi eh

Don kill Abobi

Na who kill Abobi

Who kill Abobi

Abobi Abobi eh

 

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

Fire, fire, fire

Fire

Mp3 download

Download Audio

 

One thought on “Dem don kill Abobi by Patoranking, lyrics, Video, Mp3 download

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *