Why the cash no dey circulate (Owa) by Falz ft Tekno, lyrics, Video, Mp3 download

Why the cash no dey circulate(Owa)? Is a question we have all been asking.  Known for his lyrical sense, Falz is back with a hit single he titled “Owa”. This hit features Tekno, a Nigerian singer and song writer. 

Why the cash no dey circulate Owa
Owa by Falz ft Tekno

Folarin Falana, better known by his stage name Falz, is a Nigerian rapper, songwriter and actor who began his career while in secondary school after forming a group called The School Boys with his friend before his professional career as a music artist began in 2009.

Why the cash no dey circulate (Owa) description

Released date: 2023

Artist: Falz

Featuring Artist: Tekno

Format: Audio

Genre: Afrobeat

Length: 2:54

Why the cash no dey circulate

Recent: No shi-shi for bribe by 2baba ft, Simi, pasuma, falz, slimcase, model9, Mr P, classiq, lyrics, Video, Mp3 download

Why the cash no dey circulate lyrics

 

Verse 1

Na so dem dey do

(Oh no no no)

Pack everybody like sardine

We dey gallivant up and down

Forget say body no be machine

(Body no be machine)

All the tax wey we generate

(Oh no no)

Why the cash no dey circulate

And when we start to calculate

Everybody come dey agitate

 

Chorus

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

 

Verse 2

Give me mineral

Pass me the Gala

Hustle critical we no fit retire

O jo cinema

E don turn wahala

Many animal dey put on Agbada

I get medicine, wey dey cure anything

E dey cure poverty

Bring prosperity

Many things

Many things

Everyday, we dey see many things

Why the cash no dey circulate

Verse 3

Because

It’s a critical reaction

My country no get formation

Oloun

For your information

Population dey for prostitution

I say dem mama dem papa

Dem dey cry (Oh no)

Dem no know how pikin dey kpai

Money no dey he dey drink kai-kai

Kai, haba baba na

Read also?Valentine is coming and i never get boo (Available) by lacrown, lyrics, Mp3 download

Chorus

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

 

Verse 4

Give me mineral

Pass me the Gala

See I know Sikira

She don hustle tire

The way she dey work, suppose wear designer

But she no be baller she no know Dybala

I talk my own

I don dey go

Conductor own

He Stop for road o

You get money

You chop alone

E run belle

You purge alone o

Why the cash no dey circulate

Refrain

Why you no give me change I para

Dem dey do us ojoro o

I curse the driver I tell conductor say waka

Dem dey do us ojoro o

Stop the motor I need to come down I tire

Dem dey do us ojoro o

Patapata everything scatter

We dey face wahala

Dem dey do us ojoro o

 

Outro

Ojota, O wa

Owa o

Owa

Agege, O wa

Owa o

Owa

Mp3 download

Download Audio

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *