When will you marry o (marry)by khaid ft Shallipopi lyrics, video mp3 download

When will you marry o. Talented Nigerian musician, Khaid, releases a trending hit he titled Marry. 

When will you marry o
When will you marry o

Sulaimon Shekoni Solomon, known professionally as Khaid, is a Nigerian singer, rapper, and songwriter currently signed to Neville Records. He rose to stardom with the release of the song “With You”, after signing a record deal with Sydney Talker’s Neville Records in 2022, which earned him his first chart entry on Nigeria TurnTable Top 50 single chart at number forty-eight on 14 February 2022. Khaid converted to Christianity after leaving Islam.[1]

When will you marry o (Marry) Description

Artist: khaid

Featuring: shallipopi

Genre: Afrobeat

Released:2023

Duration:03:19

Category: Nigerian music

Who go dey for me “Think o” by marvel lyrics, Video, mp3 download

When will you marry o (Marry) lyrics

Sig!

Sig sig sig sig

Dem call me Shallipopi

Who dey check and balance am

Signal!!

 

I carry two fine girls wey I jam for club,

One of them na Tiwa

Before I look my left hand side I see say I carry Phyna

Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa

Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna

Wawa

 

When will you marry o

When will you marry o

She follow Jazzy o

She carry zaddy

With seven Alhaji o

With seven Alhaji o

When will you marry my girl make we go faaji my

 

Ogologoma

Follow me reach house

Ogologoma

No gimme distance

Ogologoma

Put me for instance

Say I chooke your pin mouth

Say dash you like three land ooo

 

But your belle don big pass you

You say you get 2 sugar daddies

Bad belle inside pencil

I swear your eyes e go see something

If I just enter lasu

Spend all my money on top shawtties

Orobo lepa

Gawu ooo

Orobo lepa

Gawu ooo

 

Normally

I dey on soft

Me and my baby

We dey on top

Knock knock knock

Who’s at the door

Pop my Rose

As the bottle dey pour on the floor

I go clean am

I saw this fine girl add me on insta

If you leave me

I might go with you sister

Be my Mrs

I be your Mr

Astalavista

Boost my confidence (Holy Ghost) by Omah Lay, lyrics, video, Mp3 download

It’s nice to meet ya, meet ya

Too much vibe

Then I switch am

Can you be my baby for instance

Follow you no matter the distance

You bad you bad

Pull your pant

Make I shift am

I carry two fine girls (Marry)
I carry two fine girls (Marry)

See as you give me ginger

Dey make me shiver

When I no get shisha

Come be my wrisler

 

I carry two fine girls wey I jam for club,

One of them na Tiwa

Before I look my left hand side I see say I carry phyna

Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa

Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna

Wawa

 

  • When will you marry o

When will you marry o

She follow jazzy o

She carry zaddy

With seven alhaji o

With seven alhaji o

When will you marry my girl make we go faji my

 

Ogologoma

Follow me reach house

Ogologoma

No gimme distance

Ogologoma

Put me for instance

Say I chook your pin mouth

Say dash you like three land ooo

 

Ogologoma

Follow me reach house

Ogologoma

No gimme distance

Ogologoma

Put me for instance

Say I chooke your pin mouth

Say dash you like three land ooo

 

Marry mp3 download

Download Audio

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *