Say I carry woman shey na man wey I for carry?. After a long wait, the musical giant, Davido, hits the lights with an album he titled Timeless. Unavailable is one of the track on his album. This song features Musa keys
Say I carry woman shey na man wey I for carry? (Unavailable) description
Album: Timeless
Artist: Davido
Featuring Artist: Musa Keys
Format: Audio
Genre: Afrobeat
Length: 2:50
Recent: If dem wan turn Goliath I be David for life (Over Dem) by Davido, lyrics, video, Audio download
Say I carry woman shey na man wey I for carry? (Unavailable) Lyrics
Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh
Tune into the king of sounds and blues
Initiating rage process
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
And I sorry for who, who?
Who wan gbe my matter s’ori
I’m only human (Human)
So make no body para oh
Say I carry woman (Woman)
Shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumours
Abi e get when I talk sey I be pastor
I don break commandment (Soso) by Omah lay, lyrics, video, Mp3 download
Hmm, ye, ye
If you know, you oh
The kind work
If it’s not owo oh
I can’t talk
‘Cause, owo ni koko (Koko)
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
Girl I’m unavailable
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
Don’t dim my light
I don’t have no time shayo
Come see me shinning
Got to many girls on my IG
I’m changing my life oh
And my mama prouding me
She got me going
This ***
‘Cause I’m a great propeller
Shine for everyone
I’m a big banana
I’m a big propeller
‘Cause I’m a great propeller
Shine for everyone
I’m a big banana
I’m a big propeller…
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
I’m unavailable (Unavailable)
Dem no dem see me (Dem no dey see)
Unavailable Mp3 download
Download Audio
1 thought on “Say I carry woman shey na man wey I for carry? (Unavailable) by Davido ft Musa Keys”