No competition for my lady by Davido ft Asake, lyrics, Mp3 download

No competition for my lady.  After a long wait, the musical giant, Davido, hits the lights with an album he titled Timeless. “No competition, is one of the track on his album. This song features Asake.

No competition for my lady
No competition by Davido ft Asake

No competition for my lady description

Released date: 2023

Artist: Davido

Featuring Artist: Asake

Format: Audio

Genre: Afrobeat

Length: 2:36

Related: Dem no dem see me (Unavailable) by Davido ft Musa Keys

No competition for my lady lyrics

No competi, competi, competition for my lady

Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more

My lady, if you see my lady o

Istolobo one

You go know say people fine

You go know say god design

Na elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (eh)

Be like matress (eh)

Shey na face oh (eh)

Be like actress (eh)

I say nobody fit to contest oh

Uhn uhn, for my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh eh

Shey na waist oh, una no be mate oh uhn

Oh wo wo wo wo wo

Nobody fit to contest oh ah

My agbani, darego

Olomi, ma lelegro

Omo mummy, ele daddy

Mr money like e lepa shandi

Sho mo pe you carry, o tobi

O lara, o lomi

Fa mi mora, Angelia Jolie

Iwo nikan nikan nikan nikan nikan, o ti to mi e

No competition for my lady

Mo ko e je bi ti indomie

Baby duro mo mi, no go leave me lonely

Gbagbe jonsing, make you leave the story

Ma lo kan ra mo mi, ’cause it’s in the stoning

Iwo sha ma wo mi

Bi mo shey n jo, iwo sha ma wo mi

O ni problem, iwo lalabaromi

Ololade o kori mi ma taku mi o

Cause you got my soul, my soul

You be melody for my soul

Girl you’re my all, my all

Can’t leave you alone

No competi, competi, competition for my lady

Uh no, na she get everything wey I need in a woman and more

My lady, if you see my lady o

Istolobo one

You go know say people fine

You go know say god design

Na elele, oh na elele, oh ah

Shey na yansh o (eh)

Be like matress (eh)

Shey na face oh (eh)

Be like actress (eh)

I say nobody fit to contest oh

Uhn uhn, for my baby oh

Shey na yansh oh, shey na face oh eh

Shey na waist oh, una no be mate oh uhn

Oh wo wo wo wo wo

No competition Mp3 download

Download Audio

 

 

2 thoughts on “No competition for my lady by Davido ft Asake, lyrics, Mp3 download

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *