Victor AD – Halle | Mp3 Download

Victor A.D has released a freestyle song speaking against rape and other trending issues withing the Nigerian space. The best caption for the 1 minute freestyle would be halle, you get to caption it yourself after listening below:

Victor A.D Halle Lyrics [2019 Freestyle]

I for don kpeme if say no be your grace
lord i for don go if say you no dey my side
How i wan take live o, for this wicked world

Also Download: Yanga by Lyta DOWNLOAD Mp3, Album, Audio

o lord i give glory, Halle
I give you praises , Halle
For the cars and the house o, Halle,

victor ad halle
victor ad halle

O lord i give you praises, halle
I give you honour, halle
For everything papa

Also Download: The bag by Phyno mp3 download, audio, video

Omo na wicked world wey we dey
wey rape be the order of the day
we people dey do anything wey dem like o
papa o

last last na only God get power

Download Victor A.D Halle (Freestyle 2019)

Download

COMMENT BELOW ??? AND SHARE WITH YOUR FRIENDS TOO!!!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *