Oya make you balance, is a hit single by one of Nigeria’s power couple and music artist. The collaboration was done by Adekunle and Simi and the lyrics is hitting home.
Adekunle Almoruf Kosoko was born on the 28 of January 1987. He is known professionally as Adekunle Gold. AG Baby is a Nigerian Afrobeats singer and songwriter. He gained widespread attention after releasing the 2015 hit single “Sade”, a highlife cover of One Direction’s “Story of My Life”.He signed a record deal with YBNL Nation and released his 2015 debut studio album Gold, which debuted at number 7 on the Billboard World Albums chart. Gold was preceded by the release of three singles: “Sade”, “Orente” and “Pick Up”. Adekunle Gold revealed to Nigerian Entertainment Today that prior to signing with YBNL, he designed the label’s official logo and completed other designs for Lil Kesh, Viktoh and Olamide.
Oya make we balance description
Released date: 2022
Artist(e): Simi, Adekunle Gold
Format: Audio
Genre: Afrobeat
Duration: 3:52
Oya make you balance lyrics
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
I hit that pussy (bend you) by Omah lay, lyrics, Mp3 download
Balance balance balance
This is how you balance
Balance balance oh oh
This make me pass ability