Download: Solo – Eli J, Mp3, Lyrics, Animated

Gospel singer Eli J has released the animated classical video version of his song; Solo.

The song Solo by Eli J highlights the importance of never forgetting God’s good deeds in our lives, even when we feel we have arrived or we are confronted with life’s challenges.

Lyrics of Solo by  Eli J [Mp3] |Animated Classical

Solo
Remember say na for gutter you been dey
Long ago time when things been dey so rough
Remember say your trust in man been fail you
But I know say na God wey dey for your side
aaa, remember say you for don die that day

Abi na you bring yourself  come this world
you vex comot for church because dem no won give you
solo you see, you life no be your own
I wonder where you dey go, me I dey tell you solo
You know go fit go solo

life no be your own
I wonder where you dey go, me I dey tell you solo
You know go fit go solo

Ahhhh…ahhhh
I beg no trust in your horses and chariots
If you dey think say na you tight pass, you dey go the wrong way
If no be Jesus wey, dem na sucker way
Maybe with time, everything go go down the drain

If nothing, na who be the son wey give you life
you forget say you no been get wetin you call your own
solo, no say na him been dey with you from yesterday,
yesterday, when nobody know your name

Your life no be your own
I wonder where you dey go,
me I dey tell you solo
You know go fit go solo

Jesus wan give you solo

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *