I know say I small but my eyes don see many things by Zinoleesky, lyrics, mp3 download

I know say I small but my eyes don see many things, is a trending hit by the exceptional singer, Zinoleesky. 

I know say I small but my eyes don see many things

Oniyide Azeez was born on November 21st, 1995. Although, as Zinoleesky, was born and reared in Lagos state, his family is from Ogun state in Nigeria. In January of 2020, he was signed into Marlian Music.

I know say I small but my eyes don see many things description

Released date: 2023

Artist: Zinoleesky

Format: Audio

Genre: Afrobeat

Length: 2:48

Trending: Wetin you wan believe if you no believe me (Believe me) by Johnny Drills, lyrics, Mp3 download

I know say I small but my eyes don see many things lyrics

Mama said

You don’t need no interception

You are perfect

Because of ur imperfection

Anywhere any direction

Wey u go say

Never beg for no affection

 

Melo melo ni mo fe so

In the tension dem won put me under pressure

Won fe gbo nkan ti mo fe so

But now I got people waiting for my next song

 

Something just dey tell me ride on

No be say na me do pass

Baba just decide to gimme through pass

E look my life and gimme two chance

 

And as omo ogbon mo ride won

But still I no too gas

I no dey go to church but I no do jazz

Now u see I’m living good life

 

Cos many many things

Many many things

I know say I small but my eyes don see

Many many things

Many many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

I know say I small but my eyes don see many things

I still dey insist oga I no dey resist

Me I don hustle now d cash no contain my Jeans

But no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

 

Life go teach u pass professor

On d road so no ask me where I learned from

Always moving with precaution

Mehn I swear say u no fit catch me for junction

 

Ever since I dropped my first song Me I know say

The next one go be d best one

Kemi gan to domo tan so mehn

Eye too see melo ni mo fe so

 

Something just dey tell me ride on

No be say na me do pass

Baba just decide to gimme through pass

E look my life and gimme two chance

 

And as omo ogbon mo ride won

But still I no too gas

I no dey go to Church but I no do jazz

Now u see I’m living good life

Cos many many things

Many many things

I know say I small but my eyes don see

Many many things

Many many things

Be like I cross seven mountains and seven seas

 

I still dey insist oga I no dey resist

Me I don hustle now d cash no contain my Jeans

But no be so e be yesterday

No be so e be yesterday

 

You don’t need no interception

You are perfect

Because of ur imperfection

Anywhere any direction

Wey u go say

Never beg for no affection

 

Melo melo ni mo fe so

In the tension dem won put me under pressure

Won fe gbo nkan ti mo fe so

But now I got people waiting for my next song

Many things Mp3 download

Download Audio

 

 

 

2 thoughts on “I know say I small but my eyes don see many things by Zinoleesky, lyrics, mp3 download

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *