If no be God I for dey trenches without no money is a recent song by Berri Tiga. The artist, is back to the limelights with a song he titled “God”. He is slowly taking over the industry.
Berri-Tiga, officially known as Agada Blessed Obotu, is an upcoming artist who rose to stardom after being featured by Efe-carter.
Although Berri is young, he seems to have caught the hearts of his fans. Tiga is currently signed to the “big brother management”
If no be God I for dey trenches without no money description
Released date: 2022
Artist: Berri Tiga
Format: Audio
Genre: Afrobeat
Length: 2:30
Related: Berri Tiga Biography, Networth, Real name, songs
God lyrics
Yo x
If
e no bi God, oh
If
e no bi God, oh
Many, many things don sup wey my mouth no fit talk
For my eye self water don drop
Niggas back stabbing calling it love
Some come dey play me like I be toy
Dey no dey do anything dem talk
So no go blame me no be my fault (yeah, yeah, yeah)
Say if
e no bi God ooh
I for don enter things wey go koba me
If
e no bi God oh
I for dey trenches without no money
If
e no bi God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If
e no bi God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
When I remember
Wetin they plan for me
They want to pa-yin the boy
But omo ologo gbera tan o, na, na, na
‘Cause my mama call me say eh
Na one day you go blow
Jeremy cut your coat
So I dey my lane
I follow who know the road, na, na, na
Say if
e no bi God ooh
I for don enter things wey go koba me
If
e no bi God oh
I for dey trenches without no money
If
e no bi God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If
e no bi God oh (if e no bi God oh)
Say if no bi God ooh
I for don enter things wey go koba me
If
e no bi God oh
Recent: Mr Money no dey waste time (Joha) by Asake lyrics, Video, Mp3 download
I for dey trenches without no money
If
e no bi God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If
e no bi God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don’t expect
Right and left to the center
God Mp3 download
Audio download